Slaughter cover

Slaughter

From Slaughter · Released 9 September 2021 · Big Dawg Records · EExplicit

4:17
Details from Deezer

Lyrics

Mr hunter, abeg no shoot me

This is my jungle

You're trespassing

Mr hunter, abeg no shoot me

This is my jungle (amazing team on the beat)

Turn the lights off,turn the music on

Ah

Mr hunter, abeg no shoot me

This is my jungle

Body core circle, everywhere round

Please turn around let me see your buddy bounce

I no dey show body to another man

Is me and you here I see no other man

Shoot my shot with good conversation

She start to blush bullet enter

Took my bushmeat back to my crib

After hunting na slaughter

Thank God for life I find it easy

Many hunters go farm wey no return

Not an easy prey but I win the battle

Unto bad hunter wey I be

Feel at home, I wan go bath for upstairs

Before I come down, cornflakes finish

You are here for slaughter, you no come here come flex

The only food you fit eat for here na raw sex

Welcome to my temple

I bring you here for slaughter

Wider wider,permission to enter

Ambush ambush, corizo shoot on sight

You're the bushmeat am the hunter

And we're here to slaughter

Mr hunter, abeg no shoot me

This is my jungle

Okay am ready show me your room

She carry knife, I carry condom

Play the JBL and increase the sound

Make your neighbor no go dey hear my voice

She took the panties off by herself

I rebuke you Satan you do not scare me

Turn the lights on for observation

My previous slaughter give me infection (ew)

Remove your waistbead before we start

Obey my rules and my regulations

Say the prayers before you eat

Every food na food I no be racist

You're very young to be this spiritual

I believe in God but I dey work with ritual

I say the grace before I eat the pussy

My mama teach me good table manners

Bitch

I am not a vegetarian

I don't like bread and butter

If I no go for hunting

I go die of hunger

Wider wider permission to enter

Trespassing is allowed

You are the bushmeat am the hunter (you are the bushmeat am

The hunter, bushmeat am the hunter

The bushmeat am the hunter)

After slaughter na cold room

Dem cut my light my fridge Don spoil

After slaughter na cold room

After slaughter na cold room

After slaughter na cold room

Den cut my light my fridge Don spoil

After slaughter na cold room

After slaughter na cold room

Increase the JBL bitch

Increase the JBL

Make your neighbors no come dey dey come dey here my Voice

Increase the JBL bitch

Increase the JBL

I bring you here for slaughter

Now we having sex

El fucking corizo

Good evening

Am opening light to my fans

Lyrics from LRCLIB

Own this song? Email takedown@jamtap.app to have it removed.