Still In Charge cover

If You Like

From Still In Charge · Released 30 September 2026 · T.Y.E. / EMPIRE · EExplicit

2:42
Details from Deezer

Lyrics

Oh my God

SemzBond

I would really like to be your baby

But that's if, if you like

If you have someone else kẹ sọ fun mi

Break my heart, if you like

Oh-oh, if you like, I go like

Me and you go somewhere nice on your time

Aeroplane, straight to Mykonos

But it all depends on if you really like

If you like, if you like (jẹ kaa sọ)

If you like, if you like

If you like, if you like

If you like, if you like

Oh, ẹlẹ, my love, na adolescence

Of course, you are making sense

Your friends dem a hating dem

Go need panadol

Ẹlẹ, na God dey adore women

Porsche go accompany Benz

If your friends dem a hating dem

Dey push their luck

Ẹlẹ, my love, na adolescence

Of course, you are making sense

Your friends dem a hating dem

Go need panadol

Ẹlẹ, na God dey adore women

Porsche go accompany Benz

If your friends dem a hating dem

Dey push their luck

Sitting nice, different vibes

Feeling like person wey dey for don hypnotize

Order wine, order ace, I wan pay

I'm feeling like Merlin bayii

Looking like, chicken pie, fucking vibe

Ibinabo tell me why they are looking like they don't want me by your side

Oh, oh

If you like (if you like)

If you like (if you like)

If you like (if you like)

If you like (if you like)

If you like (if you like)

If you like (if you like)

If you like (if you like)

'Cause I would really like to be your baby

But that's if, if you like

If you have somebody else kẹ sọ fun mi

Break my heart

If you like

Lyrics from LRCLIB

Own this song? Email takedown@jamtap.app to have it removed.